Reaction from Nigeria, ECOWAS after Niger accuse di kontri of terrorism
Nigeria goment don tok say di allegations wey di goment of Niger Republic sama dem no be true. Dis dey come afta one viral video wey dey circulate on social media show as di military leader of Niger Republic bin dey grant interview to one journalist. Di …